Ad Code

Responsive Advertisement

[LYRICS] : Keybar - Let's Celebrate




(PRELUDE)



Eyen Uyo (Eyen Uyo)


Keybar


Base on skra, yea (Base on skra)

(HOOK)

I know say

You no get money for pocket

That's why you dey hide face for bucket

Some people wey dey wear jacket

No be all of them wey get wallet


You no get money

Just celebrate

Inside you

Don't hesitate

Never mind people

Wey imitate

Come closer

Let's celebrate

You no get money

Just celebrate

Inside you

Don't hesitate

Never mind people

Wey imitate

Come closer

Let's celebrate.


(CHORUS)

Ahn!
Let's celebrate (Oh)
Let's celebrate

Ahn!
Let's celebrate
Let's celebrate

Ahn!
Let's celebrate
Let's celebrate

Ahn!
Let's celebrate
Let's celebrate

(VERSE1)

When they know say

Na you wey God bless pass

Them go do like say na them care pass

Never know say na you wey dem hate pass

One day God go carry them go stresspass (Yea)


Let's jolly like say we know jagaban

Jolly finish make we go back to prayer band

No do like say you no sabi contraband

Make we rock the ground with guitar and band

When you chop paddy

And spend money

No forget honey

Cause them no be monkey

You know we dey jolly

Come see johnny

As he dey shake body

Like say him be turkey

When you chop paddy

And spend money

No forget honey

Cause them no be monkey

You know we dey jolly

Come see johnny

As he dey shake body

Like say him be turkey

(HOOK)

I know say

You no get money for pocket

That's why you dey hide face for bucket

Some people wey dey wear jacket

No be all of them wey get wallet

You no get money

Just celebrate

Inside you

Don't hesitate

Never mind people

Wey imitate

Come closer

Let's celebrate

You no get money

Just celebrate

Inside you

Don't hesitate

Never mind people

Wey imitate

Come closer

Let's celebrate.

(CHORUS)

Ahn!
Let's celebrate (Oh)
Let's celebrate

Ahn!
Let's celebrate
Let's celebrate

Ahn!
Let's celebrate
Let's celebrate


Ahn!
Let's celebrate
Let's celebrate

(VERSE2)

All my fans wey dey let's celebrate

Cause it'd been along time we no celebrate

Spend money like say we know bill gate

We've been ball like say we no get sweat

Ahn! Let's celebrate

And jubilate

All my fans wey dey let's celebrate

Let's celebrate

And jubilate

All my fans wey dey let's celebrate

With baba God our bread don butter

Them say we go stay for gutter

From there we go die with hunger

Thanks jah who made me a hustler

With baba God our bread don butter

Them say we go stay for gutter

From there we go die with hunger

Thanks jah who made me a hustler


(HOOK)


I know say


You no get money for pocket


That's why you dey hide face for bucket


Some people wey dey wear jacket


No be all of them wey get wallet



You no get money


Just celebrate


Inside you


Don't hesitate


Never mind people


Wey imitate


Come closer


Let's celebrate

Post a Comment

2 Comments

  1. I found so many interesting stuff in your blog especially its discussion. From the tons of comments on your articles, I guess I am not the only one having all the enjoyment here! keep up the good work…
    Weight loss foods
    SEO
    hack

    ReplyDelete
Emoji
(y)
:)
:(
hihi
:-)
:D
=D
:-d
;(
;-(
@-)
:P
:o
:>)
(o)
:p
(p)
:-s
(m)
8-)
:-t
:-b
b-(
:-#
=p~
x-)
(k)

Close Menu